LyricsComfort Lyrics by Mr Eazi Ft. MOLIY

Mr Eazi ft MOLIY – Comfort Lyrics
I’m a bad girl, baby show me how to act right
This a slow whine, gonna get you on my bad side
Zaga
Zaga
Comfort
How you go like make I support
This your work oh, ɔdɔ
Girl I dey love to your Gordons oh I dey your door moth
Lagos to Accra
You dey blind me with this your backa
I want dey fight for you Peter Parker
Me I dey for you, this is a banker
Sure banker
I dey gbadun you, gbadun you, o ṣe
I dey tightly dey follow you dey pay
But your body is causing this gobe
I go like to dey sample you ekwe
I dey gbadun you, gbadun you, o ṣe
I dey tightly dey follow you dey pay
But your body is causing this gobe
I go like to dey sample you
Anybody wey
I’m a bad girl, baby show me how to act right
You no fine, that person dey lie
This a slow whine, gonna get you on my bad side
He dey lie
I’m a bad girl, baby show me how to act right
Anybody wey say, zaga
This a slow whine, gonna get you on my bad side
Anybody wey say
If you need loving holla me
I will give you wetin sweet pass Vitamin C
And you know say funds dey to throw way
Make we take a trip enter St Trope, ehn ehn
If I knack you one girl na belle
For you I waka pass Cele
Abi you want to nyanga for Cele, ehn ehn
I dey gbadun you, gbadun you, o ṣe
I dey tightly dey follow you dey pay
But your body is causing this gobe
I go like to dey sample you ekwe
I dey gbadun you, gbadun you, o ṣe
I dey tightly dey follow you dey pay
But your body is causing this gobe
I go like to dey sample you
Anybody wey
I’m a bad girl, baby show me how to act right
You no fine, that person dey lie
This a slow whine, gonna get you on my bad side
He dey lie
I’m a bad girl, baby show me how to act right
Anybody wey say, zaga
This a slow whine, gonna get you on my bad side
Anybody wey say
I’mma
Girl
Bad side
I’mma